Ule le Ule le
Ule le Ule le
Greatness oh
Greatness
E no de oh
Level no de
Na you di hate, Na you go loss
Na you di vex , Na you go cry
Na you di talk , Na you go hungry oh
I don di hear weti them no fit hear
I don di see weti them no fit see
I don di do weti them no fit do (olorun)
Toujours chaud avec les dos
Toujours prêt pour le show
Trop de bep bep bep on avance oh oh
Toujours chaud avec les dos
Toujours prêt pour le show
Trop de bep bep bep on avance oh oh
Level no dey o, e no dey
Level no dey o , i no get level
Level no dey (ule le ule), e no dey (ule le ule)
Level no dey, i no get level
Talk your talk ooh
I go talk my own
Talk, Talk, Talk
Nothing is wrong
Hmm hmm hmmm
Nothing is wrong
Talk your talk oh
I go talk my own
Talk, Talk, Talk
Nothing is wrong
Hmm hmmm hmmm
Nothing is wrong
"Esque they even know"....
Tell dem say we dey another level
Tell dem say famille don pack comot from ghetto
If dem nova know
Tell dem say dat time don pass wey man di wahh!
Yaweh don tok say boy dem must to settle
If dem nova know
Ma God is able
And so there’s nothing stopping me
Ma pied dem tanap stable
It’s been a gift and a curse
I’ve seen the best and the worst
But dameh no fit manque for ma table
Came see the way we living it now
Ngombo di troway for yah
Program Matin midi soir
Slaughter cow like we dey abattoir
Dem nodi vidanger wa kind reservoir
Mami tell me what U drinking
Imma buy u the bar
La jalousie est vraiment bizarre
The comportement na ala kan
No man no fit stop the shine
No be na today
Man be don be na Roi
Level no dey o , e no dey
Level no dey o , i no get level
Level no dey (ule le ule)
Coucou | CHARLOTTE DIPANDA | ||
Muyengue | GRACE DECCA | ||
Mama Oh Mba | BEN DECCA | ||
Ndolo Bukate | CHARLOTTE DIPANDA | ||
Dipita Lam | BEN DECCA |