Yélélélélélé… lélo léli
Yélélélélélé… lélo léli
Yélélélélélé... lélo léli
Na who make the world
Na who make the see
The sun wey e di shine
Na who make the girl
The boy wey you like
Know that it’s mine
Pass me your love oh
My brother sister, I beg pass me your love oh
Oh ah, Oh ah
When the baby is fund
Some other people dey di cry na die
But my heart di burn
I go stop for your cry
I go wipe my eye
Pass me your love oh
My brother sister I beg pass me your love oh
Oh a, Oh A
[CHORUS] :
C’est c’est c’est la vie (eh o eh o) tu n’as pas le choix (tu n’as pas le choix)

O Nkong gha haa
e give me life e make me better
Wait make I saka haa
This one comot fry pan go fire haa
Ve Varrha di madzou
O chei m’a waka waka just for you
Ve Varrha di madzou
O chei m’a waka waka just for you
CHORUS
I feel it in my body, is in my body
Faith is in my body, Is in my body
When I fall I go hook up
Then I do it again and again and again and again
We go break up to make up

CHORUS (x2)
Coucou | CHARLOTTE DIPANDA | ||
Muyengue | GRACE DECCA | ||
Dipita Lam | BEN DECCA | ||
Ndolo Bukate | CHARLOTTE DIPANDA | ||
Mama Oh Mba | BEN DECCA |