MR LEO - Amen Lyrics | Kamerlyrics
MR LEO

Amen

MR LEO

Lyrics for "Amen" by MR LEO

Album: Amen (Single)

Year: 2019

ARTIST DETAILS

ALL LYRICS BY ARTIST

PLAY THE SONG

Alpha Better Records
Ouwe ! Big Joe on the beat

Holy spirit cover my body
Make devil no touch suffer pikin
This my soul no dey for ponking
I remain pikin for my mamy
Jehovah Jireh oh
No ever leave me ooh ohoo
Jehovah Jireh oh
Make you just dey love me so ohoo
Jehovah Jireh oh
As you di see me so oohoo
Jehovah Jireh oh
I go love you forever oh ohoo

Si c’est pas toi j’fais comment ? Olé lé
Si c’est pas toi c’est qui ? Olé lé
Depuis là, toi t’as béni mon boulot (mon boulot)
Je ne pourrais jamais vivre en solo (en solo)
O yo ooh, oh yo ooh
Qui m’a béni comme ça
C’est toi, c’est toi
Qui m’a guidé comme ça
 C’est toi, c’est toi
Qui m’a donné la vie
C’est toi, c’est toi
Qui m’a géré comme ça
C’est toi, c’est toi
Alléluia, Alléluia
Alléluia, Amen
Alléluia, Alléluia
Alléluia, Amen

For all my men dem for kwata
Na bolo di make I di waka
This one na the truth of the matter
I still remain wuna tara
Showbiz don carry me go, I know
But me too I di find na ma own
Na Papa Go e di bless me so
My brother na bolo
I say tara dem oh
I thank ouna plenty oh ooohoo
Ass ouna see me so
God e don bless me oh oohoo

Si c’est pas toi je fais comment ? Olé lé (Olé lé)
Si c’est pas toi c’est qui ? Olé lé (Olé ..)
Depuis là, toi t’as béni mon boulot (mon boulot)
Je ne pourrais jamais vivre en solo (en solo)
Oh yo ooh, oh yo ooh, oh yoo
Qui m’a béni comme ça
C’est toi, c’est toi
Qui m’a guidé comme ça
 C’est toi, c’est toi
Qui m’a donné la vie
C’est toi, c’est toi
Qui m’a géré comme ça
C’est toi, c’est toi

Alléluia, Alléluia
Alléluia, Amen
Alléluia, Alléluia
Alléluia, Amen


Feh na woudié lema
Hamo bundi dinbu
Kahle a Fum ma
Ooohooo ooo
Bal lawa buntagui
Bal lawa lawiu buni
Kaffawi bon kerri
Vichi videm meh bundi oohoo, ohoo

Bamenda eh, Bamenda eh
Na dey I comot
Buea eh , Buea eh
Na dey dem born this pikin
Bamenda eh, Bamenda eh
Na dey I comot oh
Na dey I comot

 

 

 

All lyrics are property and copyright of their owners, and provided for personal use and educational purposes only.
Kamer Lyrics Copyright © 2013 - 2024 All Rights Reserved. Designed by Donsyl