Album: Rekete (Single)
Année: 2020
© 2020 PISTRIS COMPANY LIMITED
Ambe di sing
Rakata rakata rakata
De celebration time don rich (ye ye time don rich)
Make we give God all the Glory (ye ye de Glory)
Appeler papa maman, ici on va danser
??
Nous célébrons ensemble (on va célébrer ensemble)
Louer louer louer (on va célébrer ensemble)
Danser danser danser (on va célébrer ensemble)
Pepper dey pepper no dey oo
Rekete rekete rekete
Pauvreté, sors de ce corps
If you see a woman, hold am fine
Hold am fine, hold am fine time no dey
Quand tu as ton argent, vit ta vie
Vit ta vie, vit ta vie time no dey
Call me Mr Milli oo
I make you Mrs Filli oo
Million in dollars, no be million in CFA
One one bottle?? make we see the fire burned
One one bottle?? for all the girls wey dey come wine
One one bottle?? for all my men wey go carry go
Tonight time no dey
If you see a woman, hold am fine
Hold am fine, hold am fine time no dey
Quand tu as ton argent, vit ta vie
Vit ta vie, vit ta vie time no dey
Rekete rekete rekete
Pauvreté, sors de ce corps
Who say we no fit buy Benz?
Papa God e don shame dem ooo
Ooh shame oo
Allaaah don show again oo
Make we celebrate oo
Appeler papa maman, ici on va danser
??
Nous célébrons ensemble (on va célébrer ensemble)
Louer louer louer (on va célébrer ensemble)
Danser danser danser (on va célébrer ensemble)
Pepper dey, pepper no dey oo
Rekete rekete rekete
Pauvreté, sors de ce corps
If you see a woman, hold am fine
Hold am fine, hold am fine time no dey
Quand tu as ton argent, vit ta vie
Vit ta vie, vit ta vie time no dey
Shaba!!
Coucou | CHARLOTTE DIPANDA | ||
Muyengue | GRACE DECCA | ||
Dipita Lam | BEN DECCA | ||
Ndolo Bukate | CHARLOTTE DIPANDA | ||
Mama Oh Mba | BEN DECCA |