MIC MONSTA - Fear Lyrics | Kamerlyrics
MIC MONSTA

Fear

MIC MONSTA

Les Paroles de "Fear" par MIC MONSTA


Warning: Trying to access array offset on value of type bool in /home/clients/424d0c03cbb48bc7c0cbb6ad7017c510/web/include/lyric.php on line 162

Warning: Trying to access array offset on value of type bool in /home/clients/424d0c03cbb48bc7c0cbb6ad7017c510/web/include/lyric.php on line 162
Album: Fear

Année: 2016

FICHE DE L'ARTISTE

TOUTES SES PAROLES

ECOUTER LA CHANSON

(Yeallay Yeallay layyy)
Fear!
(Yeallay Yeallay lay )
Slimbeatz
Fear ! Fear !
Mic

Verse 1
Too much water no fit kill fish (fear)
So I di chop espri na inside big dish(fear)
If I want chop burning Fish the get to roast shack (fear)
Troway 10 Crate for down before I start shark (fear)

U like u mind ma business, u no make gain
Men Dem don Kosh me I just look them na wit eye (na with eye)
Man way no come wit a plain make e no  complain (naaahhh)
Am all about Me, myself and only I.

Ma Fans their heart di Nyongor ( yeaii)
We dey for here di tongor (yeaii)
If u know u a hater we go give u that mulongor (yeaii)  
The Boi gat swagg I tie skin pass Muyondor (yeaii)  
Ma ngah sef na the eye and I don't even mean becongor

Heiba haish
Am never getting Weak (fear)
I stay on ma grind bro each and every Week (fear)  
And I no get to dohmo Cuz Kreef gat ma Back (fear)
And all these other Rappers I don leave them for back (fear)

[CHORUS ]:
Anything I do u get to Fear (u get to fear )
I be na man waaayyyyy u get for Fear (u get for Fear)
Swag way I carry na to fear (na to fear)
Torpor for ma mop na to Fear (na to fear)
You get to fear
Say…? Na tin for Fear
Because this song na for fear (na for fear)
I say this song na to Fear

Verse 2
Me and ma Men Dem Kalay for wah end we just di Dark (fear)
Lorp Room Dark sotay time way place Dark (fear)
Chop na hot pepper Soup way just comot inside Flaks (fear)
Comot for soiree jaik Skin like na Flag (Fear)

Make this men Dem chill Mola now na ma turn (na ma turn)
I've been on this Rap ever since I was Ten (fear)
Staying as number one is all Dat I intern (fear)
Now ma song no fit manquer if u do  ur top Ten (fear)

Now we di catch Fun way we no set trap (yeaii)
Ma Blessings don di locate me way e no hold map (yeaii)
Fake Rappers don di space, the don di give gap (yeaii)
Now even people way be hate na Dem di first Clap (yeaiiba)

Now am feeling very High, no ask weti I smoke (fear)
I di cam na in Pair fire and Smoke (fear)
I don carry waist pain Becus I bend down write song (fear)
The top na ma lohng and I go be here for long (fear)

CHORUS (x2)
Anything I do u get to Fear (u get to fear )
I be na man waaayyyyy u get for Fear (u get for Fear)
Swag way I carry na to fear (na to fear)
Torpor for ma mop na to Fear (na to fear)
You get to fear
Say…? Na tin for Fear
Because this song na for fear (na for fear)
I say this song na to Fear

All lyrics are property and copyright of their owners, and provided for personal use and educational purposes only.
Kamer Lyrics Copyright © 2013 - 2024 Tous droits réservés. Réalisé par Donsyl