AWU - Yayayo Lyrics | Kamerlyrics
AWU

Yayayo

AWU

Lyrics for "Yayayo" by AWU

Album: YAYAYO (Single)

Year: 2019

ARTIST DETAILS

ALL LYRICS BY ARTIST

PLAY THE SONG

(DJ Karl upon the beat)

Uuuh uuuh uuuh
Wowowowo yea yeah yeah
Awu sing song. Awu sing song

La vie jolie, l’argent est chaud à mort
Oublie la bière maintenant je veux Ciroc
For Kongossa, you no go lock your mop
Tell Monica, tell Monica say I don di run e pala

The musician wey comot Cameroon
That musician wey comot Cameroon
I sing the song and people saw my song
Ma song go make’am  echo  and side side
For Cote d’Ivoire they do me Yayayo
Nigeria People do me Yayayo
Ma Ghana girls do me Yayayo
Kampala Girls di do me Yayayo

Me and you, we like to make money
When I get money, I like for chop money oh
Me and you, we like to make money
When I get money, I like for chop money oh

I kill the beats when I control the surface
Sol la so titi la so la fa sol
I be manyaka boy for grow I suffer
Because I no get man wey dey for up
Ma vie va changer mon Dieu est en haut
Je marche vers mon succès
Ma vie va changer mon Dieu est en haut
Je marche vers mon succès

Ohh yeah
The musician wey comot Cameroon
That musician wey comot Cameroon
I sing the song and people saw my song
Ma song go make’am  echo  and side side
For Brazzaville they do me Yayayo
Soweto girls they do me Yayayo
For Mozambique they  do me Yayayo
Angola people do me Yayayo

Me and you, we like to make money
When I get money, I like for chop money oh
Me and you, we like to make money
When I get money, I like for chop money oh

Everywhere I go they put their eyes on me
If I ever do you wrong, accept apology yeah
Everywhere I go they put their eyes on me
If I ever do you wrong, accept apology yeah yeah

Bamenda people do me Yayayo
Douala people do me Yayayo
Yaundé people they  do me Yayayo
My UB girls do me Yayayo

Me and you, we like to make money
When I get money, I like for chop money oh
Me and you, we like to make money
When I get money, I like for chop money oh

 

All lyrics are property and copyright of their owners, and provided for personal use and educational purposes only.
Kamer Lyrics Copyright © 2013 - 2024 All Rights Reserved. Designed by Donsyl