Leave ma name alone
Go and blame God
Ask him why all my enemies are in the mud
Koki nova done, leave it in the pot
I dey like fire for your TV, oh boy I di hot
I dey on the top, I no use na ladder
Everybody wanna flow but I flow harder
You want an album, ok when I come
I burn the village you don’t wanna see the outcome
Came out different, never work leaping
Speak rough pidgin that why the young listen
…
Floor dey like cracking
Without the thick yellow spit swag so classy
Money in the bag, nothing no pass me
Man pass man bo no man no pass me
Nyanga don too much, na chap dey di chat me
Water pass gari, may man no ask me
[HOOK] (x2)
Man pass man, no man no pass me
If you know man wey e pass me show me
I know say e no dey
But if you know’am show me
I know say e no dey
But if you know’am show me
Man Pass Man
Cute face, big waist
The way she whines it fast she needs space
The way she whine it fast se needs breaks
Time no dey for waste oh boy I don craze
You want chop burning fish, put’am for my bill
Kwakwoko bible, put’am for my bill
Bobolo pork meat, puttam for my bill
Drin bear tchop peper soop, puttam for my bill
Tchaii, ashawo no di flop, yes yes
Nga dem no di flop
E eye di shine like bulb, she no di use cup
She drinks straight from the bottle
When we up in the club
So the things wey we do after, I no go talk
Massa young man don’t judge me (You no be God)
You go shock money na work
No be ngambè, no be luck
I get pong for my pocket
Oh boy no be na mop
Like you use ngambe you no fi pass me
Like you use grimba you no fi pass me
Like you use nboloh you no fi pass me
Like you use mousson you no fi pass me
[HOOK] (x2)
Man pass man, no man no pass me
If you know man wey e pass me show me
I know say e no dey
But if you know’am show me
I know say e no dey
But if you know’am show me
Man Pass Man
A salam malekoum, ake I bake’am
I chuck beef make it look like beacon
Palm wine bottles, me I shake them
Hard gram hustle, hits I make them
I no di draw rain wey I no go wash under
That is why I never … that’s why I never blunder
Don’t nak me shit, please tell Ego
If he tells me go then I will flow
Fresh milk flow no powder Nido
No right mind will saw my echo
….
I move with pain in my hand wig low
The girl next to me be na African queen
What does that make me, African king
African king, man di rap man di sing
Have your respect, I dont need to wear bling
Coucou | CHARLOTTE DIPANDA | ||
Muyengue | GRACE DECCA | ||
Mama Oh Mba | BEN DECCA | ||
Dipita Lam | BEN DECCA | ||
Ndolo Bukate | CHARLOTTE DIPANDA |