GOMEZ OBA Feat CYSOUL - Family Lyrics | Kamerlyrics
Gomez Oba

Family

Gomez Oba Feat CYSOUL

Lyrics for "Family" by Gomez Oba

Album: Family (Single)

Year: 2022

ARTIST DETAILS

ALL LYRICS BY ARTIST

PLAY THE SONG

Yeaahhh (yeaahh)
Ahh Yeaa yeaaah… Hummm

Everyday you dey tok
I want to lock your mouth
You no di work, you just di talk
You just di talk
Every day you dey talk eh
You dey you di talk
You no di work, you just di talk eh my men

Every day and night
Through the stormy nights
I will be by your side
Be by your side
Every day or night ooh
Through the stormy nights oo
I would be by your side
Would be by your side

You di do me mal à la tête
Mal à la tête
But you’re my brother (ooh ooh)
You dey do me mal à la tête
Mal à la tête
But you’re my sister
Family deh oh
Family deh oh

If I work, ma brother go work
If I tchop ma brother go tchop
If na anything I get
My brother go share with me

Famille is gold, famille is bone
Famille is love, famille no know shame
Famille na one name
Famille na love
Famille na know
Anyman wey waka backside
Me go di find am oh
Famille is gold
Famille is love
Famille is everything, everything
Famille no shame
Famille no know craze man
Famille na love, Famille na name
Famille na wonders, oh no no
Every day or night
Through the darkest nights
I will be by your side (I’ll be by your side)
Every day or night
Through the darkest days
I will be by your side

You di do me mal à la tête
Mal à la tête
But you’re my brother
Sista dey do me mal à la tête
Mal à la tête
But she’s my sister
Mal à la tête, mal à la tête
But na my family
Family

 

 

All lyrics are property and copyright of their owners, and provided for personal use and educational purposes only.
Kamer Lyrics Copyright © 2013 - 2024 All Rights Reserved. Designed by Donsyl