Les paroles de Troweh - SUH CLOVIS | Kamer Lyrics
Les Paroles de "Troweh" par SUH CLOVIS

Intro:
mmmmmhh Troweh, eeehhh ya eeehh
Troweh eeehhhhh ya eeehhhhh
Suh Clovis music - I - like - It

[CHORUS]:
Anything weh e bad make we
Make we troweh,
For this world we deh try for the
praise Jaweh 2x
Make we Troweh , Troweh e , Troweh e
Eeeehhhhh
Troweh , Troweh e , Troweh e , eeeehhhh
Troweh , Troweh e , Troweh e , eeeehhhh
Make we Troweh , Troweh e , Troweh e
Eeeehhhhh Eeeehhhhh , eeeeeehhh
E eehhhhh

Verse1:
I fit remember the time
I talk for my papa say life e deh sweet Na now weh I try for de see
Say struggle for house no be struggle
For dem streets.
Na badlock e go for my eye
Say weti I think no be weti I go preach
Na all this I get'am for you
Make you change your style
Say life e go better
Na so e deh today
Pray for God make e change your ways
Make we Troweh, all the bad
And embrace the good things
Pray for Jaweh, Juju house
E no go help for no way
Make you help yourself
Help others , even your fami
Make we Troweh e eeeeeehhhh
Make we Troweh , e eeeehhhhhh ya eehhhhh
No no no no no no no
E eeeeehhhh ya eeeeeeee Troweh.


[CHORUS] :
Anything weh e bad make we
Make we troweh,
For this world we deh try for the
praise Jaweh 2x
Make we Troweh , Troweh e , Troweh e
Eeeehhhhh
Troweh , Troweh e , Troweh e , eeeehhhh
Troweh , Troweh e , Troweh e , eeeehhhh
Make we Troweh , Troweh e , Troweh e
Eeeehhhhh Eeeehhhhh , eeeeeehhh
E eehhhhh

Verse 2:
eeeeee ya e eeeeehhhh
Eeeeehhhh , eeeee e ya eeeehhhhh
Papa eeehhhh ya eehhh eeeehhhh
Mmmmmhhhh yeahhhhhhhh

Some people say life e too short
Na de weh nature be
Some people be so ungrateful
Na black vodo deh need
What a life my brother sister
I deh call for wuna help
Make we change for one another
Na God e deh help
Papa eeehhhh , e yeah, e yeah, e yeah
I say papa eeehhhh eeeeee
Why you go leave we so
Eeehhh, why you go leave we so

[CHORUS ] :
Anything weh e bad make we
Make we troweh,
Papa eeehhhh
For this world we deh try for the
praise Jaweh 2x
Praise , praise e Jaweh
 Anything weh e bad make we
Make we troweh,
Oohhhhh, yeah
For this world we deh try for the
praise Jaweh 2x

Make we Troweh , Troweh e , Troweh e
Eeeehhhhh
Troweh , Troweh e , Troweh e , eeeehhhh
Troweh , Troweh e , Troweh e , eeeehhhh
Make we Troweh , Troweh e , Troweh e
Eeeehhhhh Eeeehhhhh , eeeeeehhh
E eehhhhh.
Eeehhh ya eeeee, no no
Eeehhh eeeeee
Oooo ooooo, ooooo yeah yeahh.

 

Kamer Lyrics Copyright © 2013 - 2024 Tous droits réservés.
Ces paroles sont uniquement informatives. Aucune représentation n'est faite ou aucune garantie quant à leur contenu. L'utilisateur assume tous les risques d'utilisation. KamerLyrics n'assume aucune responsabilité pour toute perte ou dommage résultant de cette utilisation. Toutes les paroles sont la propriété et le droit d'auteur de leurs propriétaires et sont fournies à des fins éducatives uniquement.