Les paroles de Man No Die - CLEO GRAE | Kamer Lyrics
Les Paroles de "Man No Die" par CLEO GRAE

Kameni pon this one again
Eske dem even know

Na man weh e give up be fuckup
Na who be know say na so life go tekam turn up
…. At the end of the turn … keep your hand up
I no know if  na for which corner you dey dey di finam
Sometimes you struggle …
You don signer gang gang say you no go livam
I di bele you say one day  you  go givam
Some days them good someone them bad
Some one dey make man feet up
But haffi man story say u stop for the try, tara no bring that one …
Sunday to Monday man di work on holidays  
...until dey pay some kind na wey
When I ask Yaweh ma prayer no di fail
You get to believe in the things you say

Man no die man no rotting oh wey
We de work oh oh we no dey tire
Man no die man no rotting oh wey
We de work oh oh we no dey tire

We get for be na combatant for combater within that galère
Surtout ici au Kamer personne ne donne pas le lait
Men dem di bolo with no salaire
Na papa God di take care
We know who side the budget dey but
We dey dat so na derriere
Poor man di finam even if a milliadaire
Bag for money no di flop  tara  jamais jamais
Tété them di finam  too na some a la manière

Na man weh give up be fuckup
Na who be know say na so life tekam turn up
…. At the end of the turn … keep your hand up
I no know if  na for which corner you dey di finam
Sometimes you struggle …
You don signer gang gang say you no go livam
I di bele you say one day  you  go givam

Man no die man no rotting oh wey
We de work oh oh we no dey tire
Man no die man no rotting oh wey
We de work oh oh we no dey tire

Life na kankwe
Anyhow e dey we go stand ee
Every real hustler get e pay day
Anyhow e dey na so e dey eh
Man work man job
Every day we dey put thing na order yeh eh yeh
Man work man job
Every day we dey put thing na order yeh eh yeh

Man no die man no rotting oh wey
We de work oh oh we no dey tire
Man no die man no rotting oh wey
We de work oh oh we no de tire

Kamer Lyrics Copyright © 2013 - 2024 Tous droits réservés.
Ces paroles sont uniquement informatives. Aucune représentation n'est faite ou aucune garantie quant à leur contenu. L'utilisateur assume tous les risques d'utilisation. KamerLyrics n'assume aucune responsabilité pour toute perte ou dommage résultant de cette utilisation. Toutes les paroles sont la propriété et le droit d'auteur de leurs propriétaires et sont fournies à des fins éducatives uniquement.