Les paroles de Town Crier - BONZYZ | Kamer Lyrics
Les Paroles de "Town Crier" par BONZYZ

Bonzyz Yoo
One Word , Awesome!
CFX on the track
 
[VERSE 1]
 Ok
I comot for Nkambe I pass for capital
For go international
They say I noko shine say the boy na contri boy
Say the boy over traditional
I take my music to producers they deny for listen
Say na ma vanicular
For place way I comot if you no strong man noko ever clap for you,
Radio noko play your song,
Even my reme them for quart ko blass you (hahaha)
This is a message to my home boys
Them way they really trong but they nodi shine
Hustle under ground just dey work
Nodi sleep very song he ko be na your time,
Kamair go tire for listen wack artists na we they ko find
To all the degree holders, taxi drivers and ma okada guys them , to salonists ,
to all my guys dem way dem di sell for Avenue Kennedy ,
very soon kamair ko need your dergree.
I ko rap for contri ,they translate for english teach-am for university cos of my poetry
He done bad all man for kamair wan win na American lottery,
For Village all man di cry na low battery
Civil servant them di cry na only low salary
Low salary, low salary
 
[CHORUS]
Om Kani meh nyaa meh yongseh
Ah fah meh boh meh yonhseh
Om chep meh chep meh yongseh
Om yongseh meh yongseh meh yongseh
Tata Beri (They Deny me cho you givam)
Beri
Tata Beri (They close the door you open-nam)
Beri
Tata Beri (They push me for ground you hollam)
Beri
Tata Beri ! Beri, Beri ! Tata Beri !
Tata Beri (They Deny me cho you givam)
Beri
Tata Beri (They close the door you open-nam)
Beri
Tata Beri (They push me for ground you hollam)
Beri
Tata Beri ! Beri, Beri ! Tata Beri !

[Verse 2]
Ah huh
Some people like me now cos they have seen the future
Some people made an attempt to stop me but now I know they saw but the future.
It all started slowly but the fire is everywhere now cos I am the future
When they insulted me back then I cried ,
But now I am grateful cos this has helped me to grow like an elephant ,
Become wise like a serpant and strong like a tiger, I now see the future like an old man.
Some people say I have the age of a grand mother.
Now when I am passing they staring at me with their teeth,
And I wonder if they wanna see me or eat me.
Some called me a loser, that I will see all but lose all.
But look at me now, when I sing both the old young and muslims all races dance to me.
I stand against all forms of segregation, Wimbum people deceased from division.
My regards to all the wimbum fons, lead in truth and wisdom so our community will prosper,
Because the wimbum people believe to you, the habit of the people belongs to you ,
and the whole world belongs to you. Why are people dying and why are we not growing?
(ayeh-meh!!!!!! )
(I stand ahead )

[CHORUS]
Om Kani meh nyaa meh yongseh
Ah fah meh boh meh yonhseh
Om chep meh chep meh yongseh
Om yongseh meh yongseh meh yongseh
Tata Beri (They Deny me cho you givam)
Beri
Tata Beri (They close the door you open-nam)
Beri
Tata Beri (They push me for ground you hollam)
Beri
Tata Beri ! Beri, Beri ! Tata Beri !
Tata Beri (They Deny me cho you givam)
Beri
Tata Beri (They close the door you open-nam)
Beri
Tata Beri (They push me for ground you hollam)
Beri
Tata Beri ! Beri, Beri ! Tata Beri !


[Outro]
Meh Yongseh meh yongseh meh yonseh
To all my fans meh yongseh
Meh Yongseh meh Yongseh meh yongseh
To my family meh yongseh
Bonzyz Yoo
237 Straight up
Ameh mukulah

 

Kamer Lyrics Copyright © 2013 - 2024 Tous droits réservés.
Ces paroles sont uniquement informatives. Aucune représentation n'est faite ou aucune garantie quant à leur contenu. L'utilisateur assume tous les risques d'utilisation. KamerLyrics n'assume aucune responsabilité pour toute perte ou dommage résultant de cette utilisation. Toutes les paroles sont la propriété et le droit d'auteur de leurs propriétaires et sont fournies à des fins éducatives uniquement.