img

C'est La Vie • 0000

C'est La Vie

par : RENISS

éditer par : KamerLyrics album : Art et Biz Attitude Genre : Hip Hop/RnB Langue : Unknown Language

Parole de C'est La Vie

Yélélélélélé… lélo léli
Yélélélélélé… lélo léli
Yélélélélélé... lélo léli

Na who make the world
Na who make the see
The sun wey e di shine
Na who make the girl
The boy wey you like
 Know that it’s mine
Pass me your love oh
My brother sister, I beg pass me your love oh
Oh ah, Oh ah

When the baby is fund
Some other people dey di cry na die
But my heart di burn
I go stop for your cry
I go wipe my eye
Pass me your love oh
My brother sister I beg pass me your love oh
Oh a, Oh A

 [CHORUS] :
C’est c’est c’est la vie (eh o eh o)  tu n’as pas le choix (tu n’as pas le choix)

O Nkong gha haa
e give me life e make me better
Wait make I saka haa
This one comot fry pan go fire haa
Ve Varrha di madzou
O chei m’a waka waka just for you
Ve Varrha di madzou
O chei m’a waka waka just for you

CHORUS

I feel it in my body, is in my body
Faith is in my body, Is in my body
When I fall I go hook up
Then I do it again and again and again and again
We go break up to make up

CHORUS (x2)

img