Oh mon amour
I don di call your phone for days
Aucune réponse
You don do act like we get problem
A no know
You know say a be woman oh
And na ya pikin weh a carry so
We need to make a plan
For gather money oh
A no fit do it all alone
I know say problem no be money oh
Ma brother think about your pikin oh
When love be they you no be complain oh
Now weh bele come you run away
A be di sweeti you for ya body
You ko do me sotee you ko cum twice oh
Na wey bele come you wanna run away
Run away
So you run away
Run away
You run away
Run away
You run away
Run away from me
Na weh bele come
You don Dey far away
Far away
Dey far away
Far away Dey far away
Far away from me
Oui le temps a fait son temps, il a grandit
Maintenant tu as du temps ahh
Des appels à tout moment, des regrets, à l’excès
C’est trop tard ah laisse
No try for tell me you coming back
No try for claim Mr. nice man
Now you di call on the regular
It’s too late we are just fine
I know say problem no be money oh
Ma brother think about your pikin oh
When love be they you no be complain oh
Now weh bele come you run away
A be di sweeti you for ya body
You ko do me sotee you ko cum twice oh
Na wey bele come you wanna run away
Run away
So you run away
Run away
You run away
Run away
You run away
Run away from me
Na weh bele come
You don Dey far away
Far away
Dey far away
Far away Dey far away
Far away from me
Coucou | CHARLOTTE DIPANDA | ||
Muyengue | GRACE DECCA | ||
Dipita Lam | BEN DECCA | ||
Ndolo Bukate | CHARLOTTE DIPANDA | ||
Mama Oh Mba | BEN DECCA |