TZY PANCHAK - Last Last Lyrics | Kamerlyrics
TZY PANCHAK

Last Last

TZY PANCHAK

Les Paroles de "Last Last" par TZY PANCHAK

Album: Last Last (Single)

Année: 2021

FICHE DE L'ARTISTE

TOUTES SES PAROLES

ECOUTER LA CHANSON

Last last
I don’t look at what i’ve been through
Them dey look me dey envy
When some noise boys no chop self
Papa God i must confess eh
Last last
Them no see were we function all i see is cutter
When hungry put man for Conner
Papa God i must confess

Oh papa abeg you
Run take my eco oh daddy
Abeg you cover my witness
Oh papa na you  dey protect my eco ooh
Daddy ehh yeeeeea
Cover my witness oh

I’m walking miracle
My matta be don past auricle
Village people be don forgetti me
Run to mash me na score
Score ! score ! score
Il y a les hauts et les bas
Dans la vie oh, dans la vie oh
Il y a les hauts et les bas
Dans la vie oooh
Papa no dey
Famille  no dey
Na you wey i know oh
Na you run the show oh oh

Last last
I don’t look at what i’ve been through
Them dey look me dey envy
When some noise boys no chop self
Papa God i must confess eh
Last last
Them no see were we function all i see is cutter
When hungry put man for Conner
Papa God i must confess

Oh papa abeg you
Run take my eco oh daddy
Abeg you cover my witness
Oh papa na you dey protect my eco ooh
Daddy yeeea
Cover my witness oh

In any circumstance I dey show gratitude
Back them money carry give attitude
To show no love i dey empty pocket
But who know when the devil go turn ooh  
Il y a les hauts et les bas
Dans la vie oh, dans la vie oh
Il y a les hauts et les bas
Dans la vie oooh

Papa no dey
Famille  no dey
Na you way i know oh
Na you run the show oh oh

Last last
I don’t look at what i’ve been through
Them dey look me dey envy
When some noise boys no chop self
Papa God i must confess eh
Last last
Them no see were we function all i see is cutter
When hungry put man for Conner
Papa God i must confess

Oooh papa abeg you hold my eco
Oh daddy abeg cover my witness
Oooh papa make you protect my eco ooh
Daddy eeh cover my witness ohh

All lyrics are property and copyright of their owners, and provided for personal use and educational purposes only.
Kamer Lyrics Copyright © 2013 - 2024 Tous droits réservés. Réalisé par Donsyl