ULANDA - Ngo Ngo Lyrics | Kamerlyrics
Ulanda

Ngo Ngo

Ulanda

Les Paroles de "Ngo Ngo" par Ulanda

Album: Ngo Ngo (Single)

Année: 2021

FICHE DE L'ARTISTE

TOUTES SES PAROLES

ECOUTER LA CHANSON

Chickasi ngo ngo
Cameroon oh chickasi ngo ngo
Chickasi ngo ngo
Cameroon oh chickasi ngo ngo
Chickasi ngo ngo
Cameroon oh chickasi ngo ngo
Chickasi ngo ngo
Cameroon oh chickasi ngo ngo

I understand i know
I dey with you my brother
Na why we leave that pikin them go another land
But you see this pikin them
Dey di wait na we
Make we fix di problem
Make wi fix am o

I di feel your pain oh
I see am with my eyes oh
Make we talk we talk we all oh
Make we try again oh
Cameroon drive ya pikin them
Weti you think dey di find
Cameroon oh call ya pikin them listen weti dey di tell you
I find dam nkap
I came back nkap
I find dam nkap
I came back nkap
I find dam nkap
I came back nkap

Chickasi ngo ngo
Cameroon oh chickasi ngo ngo
Chickasi ngo ngo
Cameroon oh chickasi ngo ngo
Chickasi ngo ngo
Cameroon oh chickasi ngo ngo
Chickasi ngo ngo
Cameroon oh chickasi ngo ngo

Small pikin e wan waka play e under rain oh
Mami call e inside e dey like bird (bair) wey rain don beat am
I find dam nkap
I came back nkap
I find dam nkap
I came back nkap

Chickasi ngo ngo
Cameroon oh chickasi ngo ngo
Chickasi ngo ngo
Cameroon oh chickasi ngo ngo
Chickasi ngo ngo
Cameroon oh chickasi ngo ngo
Chickasi ngo ngo
Cameroon oh chickasi ngo ngo

Small pikin wan go tabala e one for field
Dorty e uniform cam house mami surely beat am
Small pikin e wan waka play e under rain oh
Mami call e inside house, e nack am with stick oh
Put down your guns your children want to come home oh
Put down your guns your children want to come home oh
Put down your guns your children want to come home oh
Put down your guns your children want to come home oh

All lyrics are property and copyright of their owners, and provided for personal use and educational purposes only.
Kamer Lyrics Copyright © 2013 - 2024 Tous droits réservés. Réalisé par Donsyl