Hey! Chako the Great oh aaahaa.. (KO-C)
Blu Nation again ooh aaaah (Give me the mic yo)
Sing for dem (Blu Nation baby)
Na who don send them make them bollè me
Nobody knows oh, Papa only you
You be my friend or my enemy
Nobody knows oh, Papa only you yuh, yeah
But pawpaw wey go ripe
Go surely get for ripe
There’s nothing you can do
C'est pas les choses que…
On dit que…
Chako na the man of the people
Pas les choses de …
On dit que …
(Say !)
What is this energy
We could be family
But you choose for throwey sand sand for my garri
Make I go hungry
What is this energy
We could be family
But you choose for throwey Ngambe for my door
Make I no prosper
Allez allez... Allez allez
Mais continuez de parler
Si ça te fait du bien
Allez allez... Allez allez
Mais continuez de parler
Si ça te fait du bien
[KO-C]
(Gimme the Mic yo. Yo)
Alright !
What kind of energy you giving
You wanna teach every you the hatred though they love preaching
I no fit go dry far for bush
When pot di born for kitchen
Forget yourself, forget the pride
And lead with good examples
Oh Lord, am pleading
Chacko don talk, Chako don try
Ko-c too don dey fight for harmony, they still deny
Sometimes e di be like say we march ballock
Wallaye Tallaye
But I go leave to see a change for go
Until the day I die (Gimme the Mic yo.)
Aaaah, eeh eeh
Ah Pancha ajo ajo, ikojoro mi die die
Aaaah, eeh eeh
Make we be family
One big family
What is this energy
We could be family
But you choose for throwey sand sand for my garri
Make I go hungry
What is this energy
We could be family
But you choose for throwey Ngambe for my door
Make I no prosper
Allez allez... Allez allez
Mais continuez de parler
Si ça te fait du bien
Allez allez... Allez allez
Mais continuez de parler
Si ça te fait du bien
Aaaah, eeh eeh
See me as your brother
Love you my sister
(Aaaah, eeh eeh))
See me as your brother
I love you my sister, yeah
We could be one big family
This one is for my army, Yeah
Chako The Great oo
Ko-c! Sing for them.
Coucou | CHARLOTTE DIPANDA | ||
Mama Oh Mba | BEN DECCA | ||
Muyengue | GRACE DECCA | ||
Dipita Lam | BEN DECCA | ||
Ndolo Bukate | CHARLOTTE DIPANDA |