Waddup 237 !
Haha next big thing
I be the Gongolo
Feeling like be toasting shits
When I drop on a drae beat street get to catch fire
Many pipo wanna see me doing it back 2 back them
I spark like a naked wire
I no trust me all this men them
Way di came with sweet sweet
Talks them some of then na wampire
Keep my reputation when I be doing de twisting breakdown
build my fence with barb wire
mouff!
I be microphone zuzuranda highest kumba perica with big agenda
I be na the lyrically drunken
Master put me any kind beats
I go murder 32 bars
Then I draw few jaga- jaga breezen them
Babylon be talking about perica na junky
I no be firt dey me for that kind
Thing say kwatta like hanging panking
But I do ma thing nah aha
So now let’s check who’s badder than the muscana man
Me rollin all the melodie like pantana man oh yes
Tryna figure how this bush kana man
Comot start to transact with this kana man for jess
Mathemativally I be na the rap solution
Men them hear my flow them lie for down like gunshot
Automatically boy be get the condom
Man never even start rap oh
I no go say I dey rap
Shoutout to Dblock
Draeboiii ok leggo
Make you never compare me with the Babylon
Babylon na fake I be the james bond
Anytime you put them on the beat they claiming vagabond
But I still dey slaughter all the beef with my chainsaw
Them no even gat a couple disk I be their mentor
No be lie never mess around with the dope guy
Coz I finish move all your teeth with my punchline
Bury your album under the ground
Tell me de reason why you dey
Pray for my downfall
Shey na because my mutumbu no be dancehall
Each and every seconds for my life
I dey drop only hardcore
Make the enemy dey concord
Say I tanap jim like Chechen caterpillar
Talk about the base I build the foundation
On concrete pillar
Dulana na my nigga
When we collaborate we di move them
For game like na jigga
Abi wuna dey feelam for wuna
Skin say wuna over bad
No man no fit bring you matter when you talk
If I catch you for my kwatta one day
You go take dark eye way you sep you go run
Indicateur them dis space man when I paranoid
Astronaut dey ontop keyboard di find soacebar
I still get de doigts for di harvest then like coconut
Oh gosh l’m feeling high gimme parachute
Coz I cure na 2 dust
1 cailloux R.A.P.S.A.S.I.N
Na me be de lyrically caterpillar with
Speedometer of a Lamborghini and please
Never tryna compare me with bitch ass niggas
When they looking for opponent
I’ll be doubling my figure like
I gat a project to buy a mansion in paradise
But these niggas ain’t talking bout the budget
Kwatta pikin inside market
Lookout your wallet
Big ups 237 showbiz
Mush love
Thanks for support man
Shoutout to all my fans
I promise to be here for long
Coucou | CHARLOTTE DIPANDA | ||
Muyengue | GRACE DECCA | ||
Dipita Lam | BEN DECCA | ||
Ndolo Bukate | CHARLOTTE DIPANDA | ||
Mama Oh Mba | BEN DECCA |