Album: On Point
Année: 2014
© Eleven Thirty Music Entertainment
1st Chorus
My MONEY di #Elevate
My MENDEM di #Celebrate
You no go fit #Duplicate
The MUSIC wey we don di #Generate
We #Accelerate!, You shout!, We #Jubilating
They #Levitate the price, but we Pay the damn thing
Oya na Oya(Oya, Oya)
Dibo na Dibo(Dibo, Dibo)
Oya na Oya(Oya, Oya)
Dibo na Dibo(Dibo Dibo, Dibo)
Verse1
Baby wetin u want make you #Indicate
Give me some brains lemme #Meditate
To get money pass even na #BillyGates
So Any problem we go just di #Eliminate (Eliminate)
So I'm #Eliminating (Eliminating)
My competition is #Immigrating (Dominating)
Fearing the fact' I'm #Illuminating (Illuminating)
Ask them, Why-are-you-#Hating?
Prechorus
I know that you want to party with me
But my bottle dem nedi go for free
I know that you want
To see me falling
But I'm balling
Becuz
2nd Chorus
My Money di #Elevate
My problems di #Depreciate
Your Mind don di #Initiate
Say Papa GOD's The ONE Who Illuminates me
We-di-Celebrate, You di cry, We're Jubilating
They're Levitating the prices, but we Pay the damn thing
Oya na Oya(Oya, Oya)
Dibo na Dibo(Dibo, Dibo)
Oya na Oya(Oya, Oya)
Dibo na Dibo(Dibo Dibo, Dibo)
Verse2
Take me down down-I'm bout to go low
I Sing, I Rap, No tell me say you no know!
I did it from the start
So I'll take it to the end
I started from the bottom
Now the Bomb is gon Blow
(BOOM!!!)
Who' dat? Who dat?
Where the Bomboklak?
I comot Rendevous
Boi I'm on Attack!
I don make am now dem di ask
Mollah dit nous mais cest kwa ton way?
Prechorus
I know that you want to party with a Star
But my bottle dem nedi go for free
I know that you want
To see me falling
But I'm balling
Becuz
3rd Chorus
My MONEY di #Elevate
My MENDEM di #Celebrate
You no go fit #Duplicate
The MUSIC wey we don di #Generate
We di #Accelerate!, You shout!, We stay #Jubilating
They #Levitate the price, but we Pay the damn thing
Oya na Oya(Oya, Oya)
Dibo na Dibo(Dibo, Dibo)
Oya na Oya(Oya, Oya)
Dibo na Dibo(Dibo Dibo, Dibo)
So Make I no catch you di #Imitate Me!
Coucou | CHARLOTTE DIPANDA | ||
Dipita Lam | BEN DECCA | ||
Muyengue | GRACE DECCA | ||
Ndolo Bukate | CHARLOTTE DIPANDA | ||
Mama Oh Mba | BEN DECCA |