MEL B AKWEN - Ndelé Lyrics | Kamerlyrics
MEL B AKWEN

Ndelé

MEL B AKWEN

Les Paroles de "Ndelé" par MEL B AKWEN

Album: (Single)

Année: 2016

FICHE DE L'ARTISTE

TOUTES SES PAROLES

ECOUTER LA CHANSON

Supa! Mel,b..Ndelé ndelé ndelé ndelé ndelé ndelé haaa!!

Papa God I di thank you for my life.
You don put all ma enemies to shame.
Darling oh!!!! Na God ei don give you to me.

Together oh together (okay)
Me and you we go be forever(uhuh)
Together oh bébé(choii)
Me and you we go be forever.(alright)
They go talk our story(uhum)
They go wan be like we.(yes)
Together oh together(common)
Me and you we go be forever.
Place weh Yahweh put ei hand oh,
Ei go change ya story..
Asey!!! Eh! Ma friend pack fine

Ndelé ndelé ndelé oh ndelé oh(you be ma Darling)
Ndelé ndelé ndelé oh ooo ndelé oh(tu es mon Cheri)
Ndelé ndelé ndelé,ndelé oh(I go carry ya pikin)
Ndelé ndelé ndelé oh ooo,ndelé oh oh oh oh oh.(Me and you go live as one)

Supa!! Mel,b Akwen

I dong di find massa weh go love me for life
Papa God don gi me better massa eh eh
Nine months di wait
We go celebrate
We know sey fine woman na fashion oh
Fine man na action.(Action!!)( Haha)
If you wan be oga Madame(Show ya capability)
If na you be oga(Show responsibility).

Together oh together(okay)
Me and you we go be forever(uhuh)
Together oh bébé(choii)
Me and you we go be forever.(alright)
They go talk our story(uhuh)
They go wan be like we.(yes)
Together oh together(common)
Me and you we go be forever.
Place weh Yahweh put ei hand oh,
Ei go change ya story..

Ndelé ndelé ndelé oh ndelé oh
Ndelé ndelé ndelé oh ooo ndelé oh
Ndelé ndelé ndelé,ndelé oh
Ndelé ndelé ndelé oh ooo,ndelé oh oh oh oh oh.(Me and you go live as one)

Ekie!!!! L'armour ci c'est comment? Est-ce-que ont chop?eh?

Together oh together
Me and you we go be forever
Together oh bébé
Me and you we go be forever
Anila mama nila Papa eh
Ou tah tah ou tah tah ou tah tah
Make we scatter this bensikin
Ahaaa stand fine
Ndelé ndelé ndelé ndelé ndelé
Together oh together
Me and you we go be forever
Together oh bébé
Me and you we go be forever
Anila mama nila Papa eh
Ou tah tah ou tah tah ou tah tah make we scatter this bensikin
Hahahahahahahaha

Me and you go live as one baby
Me and you go live as one baby
Pour le meilleur et pour le pire bébé
Pour le meilleur et pour le
Me and you go live as one one one one one....
Mmmmmmmm Pionaire Music.

 

All lyrics are property and copyright of their owners, and provided for personal use and educational purposes only.
Kamer Lyrics Copyright © 2013 - 2024 Tous droits réservés. Réalisé par Donsyl