Les paroles de Elevate - Dijay Karl | Kamer Lyrics
Les Paroles de "Elevate" par Dijay Karl

Dijay Karl upon the beat oh… Arré upon the Mic oh

As my money di Elevate
My men dem di Celebrate
You no go fit Duplicate
The music wey we don di Generate

We Accelerate! You shout!
We Jubilating
They Levitate the price
But we Pay the damn thing

Say Oya na Oya (Oya, Oya)
Dibo na Dibo (Dibo Dibo, Dibo)
Oya na Oya (Oya, Oya)
And Dibo na Dibo (Dibo Dibo, Dibo)

Baby wetin u want make you Indicate
E say e go tchop ma chocolate
I get money pass even na Billy Gates
So Any problem we go just di Eliminate
So I'm Eliminating
My competition is Immigrating
Fearing the fact I'm Illuminating
Ask them, Why-are-you-Hating?

I know that you want to party with me
But my bottle dem nedi go for free
I know that you want to see me falling
But I'm balling Because

As my MONEY di Elevate
Your problems di Depreciate
Your Mind don di Initiate
Say Papa GOD's the ONE who Illuminates me

We-di-Celebrate, You di cry
We're Jubilating
They're Levitating the prices
But we Pay the damn thing (tell them)

Say Oya na Oya (Oya, Oya)
Dibo na Dibo (Dibo Dibo, Dibo)
Oya na Oya (Oya, Oya)
And Dibo na Dibo (Dibo Dibo, Dibo)

Take me down down-I'm bout to go low
I Sing, I Rap, No tell me say you no know
I did it from the start
So I'll take it to the end
I started from the bottom
Now the Bomb is gon Blow (BOOM!!!)
Who' dat? Who dat?
Where the Bomboklak?
I comot Rendez-vous , Boy I'm on Attack!
I don make am now dem di ask
Mollah dit nous mais cest quoi ton way?

I know that you want to party with me
But my bottle dem nedi go for free

I know that you want, To see me falling
But I'm balling, Becuz

As my money di Elevate
My mendem di Celebrate
You no go fit Duplicate
The music wey we don di Generate
We di Accelerate, you shout!
We Jubilating
They Levitate the price
But we Pay the damn thing

Say Oya na Oya (Oya, Oya)
And Dibo na Dibo (Dibo Dibo, Dibo)
Oya na Oya (Oya, Oya)
And Dibo na Dibo (Dibo Dibo, Dibo)

So Make I no catch you di Imitate Me!

 

Kamer Lyrics Copyright © 2013 - 2024 Tous droits réservés.
Ces paroles sont uniquement informatives. Aucune représentation n'est faite ou aucune garantie quant à leur contenu. L'utilisateur assume tous les risques d'utilisation. KamerLyrics n'assume aucune responsabilité pour toute perte ou dommage résultant de cette utilisation. Toutes les paroles sont la propriété et le droit d'auteur de leurs propriétaires et sont fournies à des fins éducatives uniquement.