Les paroles de Friendzone - Rinyu | Kamer Lyrics
Les Paroles de "Friendzone" par Rinyu

Na me and you fo this world
Na water rain go carry me comot oh
Everywhere you go I go di follow you
Ayayaï
Mumu di laugh ndiba di kair yi
Shey you no dey see sey i di feel you
Na me and you oh tara
Na awawa go carry me
Comotam fo here oh
Everywhere you go I go di follow you
See the things you do for me oh bebe
If no be love na weti you di do fo here oh

More than friends
I think sey me and you be more than friends
Oh baby tell me why you di Friendzone me ayayaï
More than friends, more than friends

On dit l'amour est toujours comme ça
Mais tout ce qui sera sera
Est-ce que tu sais que pas aimer moi en retour fait si mal ayayaï
Tu es comme ça moi je te kiffe très mal
Mais tu ne vois pas que c'est sérieux oh oh
Na me and you oh tara
Na awawa go carry me
Comotam fo here oh
Everywhere you go I go di follow you
See the things you do for me oh bebe
If no be love na weti you di do fo here oh

More than friends
I think sey me and you be more than friends
Oh baby tell me why you di Friendzone me ayayaï
More than friends, more than friends
Everywhere you go I go di follow you
More than friends
I think sey me and you be more than friends
Oh baby tell me why you di Friendzone me ayayaï
More than friends, more than friends
Everywhere you go I go di follow you

Kamer Lyrics Copyright © 2013 - 2024 Tous droits réservés.
Ces paroles sont uniquement informatives. Aucune représentation n'est faite ou aucune garantie quant à leur contenu. L'utilisateur assume tous les risques d'utilisation. KamerLyrics n'assume aucune responsabilité pour toute perte ou dommage résultant de cette utilisation. Toutes les paroles sont la propriété et le droit d'auteur de leurs propriétaires et sont fournies à des fins éducatives uniquement.