Les paroles de For Middle - RENISS | Kamer Lyrics
Les Paroles de "For Middle" par RENISS

Nobody can come between me and you
When they know say my love for you is true
Dem fit say things wey they want for say
Do things wey they want for do
But they know say my love belongs to you

My baby whine for me… (whine for me !)
Me a go whine for you (whine for you !)
My baby whine for me… (whine for me !)
Me a go whine for you (whine for you !)
My baby whine for me… (whine for me !)
Me a go whine for you (whine for you !)
My baby whine for me… (whine for me !)
Me a go whine for you (whine for you !)
Eh !

[TATA]
Koh ni cha ka ba crime Baneh ameh mweh chan
Koh ni cha na Koh ni moh itahh bac ha kan
Anytimes i dey on top she came unanounce
Love me, I go love you All thing go balance
Tell me how much e cost to pay your attention
I go borrow money Put credit for call your attention
I follow only you I no dey follow caffiyage
Na you wey i go take am An go show reme for village
No bi came we stay I dey came for stay
Wheni came O no dey go me
Like am mehh you blast me…
Drive me…I deny (i deny i no dey go me)
Abi jo mem jo weh So keh ba mi nah (so keh ba mi nah)
Tem nduh neh a ndu neh Soh ta ti mi na (soh te ti mi na)

[RENISS]
Nobody can come between me and you
When they know say my love for you is truuuee
Dem fit say things wey they want for say
Do things wey they want for do
But they know say my love belongs to you

My baby whine for meeee… (whine for me !)
Me a go whine for you (whine for you !)
My baby whine for meeee… (whine for me !)
Me a go whine for you (whine for you !)
My baby whine for meeee… (whine for me !)
Me a go whine for you (whine for you !)
My baby whine for meeee… (whine for me !)
Me a go whine for you (whine for you !)
Eh !

[TATA]
Till the rain comes down water fall
Me go dey there for you When you call
Respect your body like na church
Promise you go catch me If I dey fall
Till the rain comes down waterfall (waterfall)
Me go dey there for you when you call
Respect your body like na church
Promise you go catch me If I dey fall

[RENISS]
If you want say make i give am for you  
Give am for me …I go give am for you !
If you want say I be kind to you
Be kind o me…I go be kind to you !
I you want say make I dey by your side
Dey by my side…I go dey by your side !
If you want say make i shine like a light
Shine like a light…I go shine like a light !

Nobody can come between me and you
When they know say my love for you is truuuee
Dem fit say things wey they want for say
Do things wey they want for do
But they know say my love belongs to you

My baby whine for meeee… (whine for me !)
Me a go whine for you (whine for you !)
My baby whine for meeee… (whine for me !)
Me a go whine for you (whine for you !)
My baby whine for meeee… (whine for me !)
Me a go whine for you (whine for you !)
My baby whine for meeee… (whine for me !)
Me a go whine for you (whine for you !)
Eh !

Kamer Lyrics Copyright © 2013 - 2024 Tous droits réservés.
Ces paroles sont uniquement informatives. Aucune représentation n'est faite ou aucune garantie quant à leur contenu. L'utilisateur assume tous les risques d'utilisation. KamerLyrics n'assume aucune responsabilité pour toute perte ou dommage résultant de cette utilisation. Toutes les paroles sont la propriété et le droit d'auteur de leurs propriétaires et sont fournies à des fins éducatives uniquement.